I start 2 dey think like man What if dey no kill p-man Let me take u back time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man What if dey no kill p-man Omo na 1999 T’arm robber f’epa daddy mi o Ma lowo ma kole Ma kole ma rale Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere I hustle my music mo sa d’alapere The hustle dey pay now e k’aje ku kale My papa dey hustle my papa dey try My papa na driver my papa dey grind My papa dey send all him pikin go school My papa no mind ko mu garri ko sun My papa dey help as in money no reach Sum people 4 street dem go say he too rich I no know wetin my papa want me be Until d day dat I almost lost the G Dem break door Dem carry gun Me need my siblings were very young Oh my God Dem shoot my dad But he survive Thank lord Let me take u back time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man What if dey no kill p-man Omo na 1999 T’arm robber f’epa daddy mi o O di dandan mo ma l’aluyoB’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo B’oti ilekun teyin mo ma lo sense Mi o ni relent mo ma fo fence ah Se b’eyan lo bi Eleganza Money must be made yes sir Blood in my eyes no vex ah (no vex ah B’oleku wo gboro mo ma dogo Mo ma yo kele mo ma t’irogo Cause I dey para am goin local Won ni moti fa gbana moti fa choko I no surrender if dem no retreat Na money dey push me dey commit sin Mo ti d’ehana mo di Gabazine Most wanted e ma ri ni magazine yeah…— baddosneh
Related Post
- We'll rebuild the Niger Delta, President Buhari assures
- Nigeria Army troops ambush Boko Haram terrorists at Gudumbali, Borno State
- Sunset in Biafra writer, Elechi Amadi dies at 82
- Eid-el Fitri: FG declares tuesday, wednesday public holiday
- "We are determined to rehabilitate Nigeria for coming generations." – President Buhari
- President Muhammadu Buhari condemns Turkish bombings
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
0 Komentar
*Dont forget to leave a comment